Wooh uh!
Wooh uh!
Wooh uh!
Wooh uh!
Some get head but them no
get sense
Some get mouth but them no
fit to shout
Some get eyes but them no
fit to see
Some get leg to walka but
for that same walka them get hit by a car
You just never know wetin
life go fling to you
Never let the voice of
defeat to sing to you
And as you dey go,
continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face,
cause some people dey craze
Just continue to chase
Them don dey cry again
I dey see them from far
away
So we calculate
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who's to blame
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes (Memory
flashes)
Open your mind
Take a look at me
And my guy tell me wetin
you see
Not based on bias
Or not based on who I be
A person like you wey dey
put head like you
Or a stranger because of
the thing I believe
Na one love religion I
belong to
Never let the voice of
defeat sing to you
And as you dey go,
continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face
Cause some people dey
craze
Just continue to chase
Them don dey cry again
I dey see them from far
away
So we calculate
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who's to blame
Wooh uh!
Wooh uh!
Wooh uh!
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes (Memory
flashes)
And try to focus on the
ties that binds us together
Than the differences that
separate us my brother
Hiç yorum yok:
Yorum Gönder