(feat. HI-Idibia)
Help me spread this
message like Globacom
Make nobody come here dey
come dey form
I know say no be everybody
follow come
And no be every breast wey
be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash
you
And make you do exactly
what you wan do
Make you no say I no tell
you
Make you no let devil come
dey use you
But if I tell you say I
love you
Abeg abeg no go turn me to
your mugu
That time, 30 billion no
go do you
That time, Edumoga no go
see you
Ehen
And if I start to dey
stress you
Let me know because I no
want to vex you
Bottom line, na only you
wey know you
The same time you go do
wetin wey favour you
Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do de thing
jeje, make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life
and do de thing jeje, life show
If body dey hot you, drink
water
No come, come dey form
like butter
Because I know say you know
say I know you
And no be every dressing
go fit you (Ehen!)
Make you no make me mara
eh
Attentiveness for my
matter eh
I no fit halla
I no fit shout
I no wan make, na me and
you dem talk about
And if I tell you say I
like you
Abeg no let shakara come
dey kill you
That time, 30 billion no
go do you
That time, Edumoga no go
see you
Ehen
And if I start to dey
stress you
Let me know because I no
want to vex you
Bottom line, na only you
wey know you
The same time you go do
wetin wey favour you
Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do de thing
jeje, make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life
and do de thing jeje, life show
Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do de thing jeje,
make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life
and do de thing jeje, life show
Make you dey check
yourself
Before you come dey do
wetin go cast you
Cause I don try for your
matter
Make you butter, make you
no dey do pass you
Cause I go do my own and
you go do your own
Anything wey remain na
bone we go bone
Cause life is too short
for debating
Levels too cure for you,
na wetin?
Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do de thing
jeje, make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life
and do de thing jeje, life show
Writer(s): 2Baba
Hiç yorum yok:
Yorum Gönder