Ocak 17, 2020

2face Idibia - Frenemies



(feat. Waje)

Oooh ooooo
Yeah yeah yeah
I pray for wisdom
I Pray for strength
Ooh ooh ooh ooh ooh

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas

Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter

As I look out through my window
Me I no dey see them
Abi them don enter house already
Dey follow me smoke my kpoli
Oh Lord na you go save me

And as I take another
Step I hear whatever I hear
I say who dey there
Who go come dey bite me for here
Meanwhile before na mosquito I been dey fear
Na everything just they dey suspicious in the air

I start to follow dem slowly
Start to wonder why them won short
Themselves off from the glory
I start to wonder how them know me
And if you check am well
Them been dey feature for my story

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas

Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter

And if I do you wrong before you
For table all the matter on the floor
Would you believe me? ahhh
Would you forgive me?

Because I don’t want to be living with no bad blood
To be friends with the person is not by force
I want to live my life abeg make you live yours
So make you carry you wahala, make I carry my cross

Because I no fit start to explain your problem
Me I dey my corner they maintain my problems
Negative energy no go ever help me solve them
See me see problem

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas

Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter

Wetin you they think before
Wetin make you feel say them love you for sure
Wetin been dey make you dey believe them before
Ohhh because their way no pure

Na so them go knock on your door
They shine their teeth as them they suck on your blood
I say this now as I been talk am before
Na saviour wey dey pure...

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas

Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter



Hiç yorum yok:

Yorum Gönder